BUT NAWA...O!
Dis Babe Named @Sugabelly On Twitter post shocking allegation of Rape & torture against dead Body O... The Prince of The Niger... Late Prince Audu Abubakar and son abi sons I no even understand...

She actually rejoiced over his death... Many challenged her but My people if you reason her matter eh ! U go understand o, check AM NA --- if na your sister or pikin how u go feel????.. But Na wa ..Oo
See some of her tweets below
IF NA TRUE SHE THE TALK WETIN UNA THINK??
#BUTNAWA



