Monday, November 23, 2015

BUT NAWA...O! 

Dis Babe Named @Sugabelly On Twitter post shocking allegation of Rape & torture  against dead Body O... The Prince of The Niger... Late Prince Audu Abubakar and son abi sons I no even understand...




She actually rejoiced over his death... Many challenged her but My people if  you reason her matter eh ! U go understand o, check AM NA --- if na your sister or pikin how u go feel????.. But Na wa ..Oo  

See some of her tweets below


IF NA TRUE SHE THE TALK WETIN UNA THINK??   
#BUTNAWA

No comments:

Post a Comment